Teksty piosenek > O > Olamide > Mukulu (feat. Rema)
2 787 689 tekstów, 31 974 poszukiwanych i 101 oczekujących

Olamide - Mukulu (feat. Rema)

Mukulu (feat. Rema)

Mukulu (feat. Rema)

Tekst dodał(a): lestat7 Edytuj tekst
Tłumaczenie dodał(a): brak Dodaj tłumaczenie
Teledysk dodał(a): lestat7 Edytuj teledysk

Tekst piosenki: Olamide - Mukulu (feat. Rema)

Rema:
Your baby no reach my baby
Dey play, ọmọ, dey play hmm
Body calling na wahala oh
Calling Mayday oh
Salide, mademoiselle
Ah, Imade oh, oh
She don muzz me oh, hmm

You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

Olamide:
Been a long time wey you see a real G
Wey go hold you down, wey knock you off your feet
Omotena I love you can't you see
E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy
The way you sangalow the other day
How's a man gonna try and look the other way
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye oh
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on your door na that one be the gehngehn

Rema:
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

Olamide:
You go call me ole ajibole the way I skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbọ ọmọ lọ
Oya Abella danger with the tatashe
This you body too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
Oya kashe come and defend your cache
No do garaje
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on your door na dat one be the gehngehn

Rema:
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

Sprawdź interpretację na Wersuj.pl Dodaj adnotację do tego tekstu » Historia edycji tekstu

Tłumaczenie: Olamide - Mukulu (feat. Rema)

Autor:

(brak)

Edytuj metrykę
Komentarze (0):

tekstowo.pl
2 787 689 tekstów, 31 974 poszukiwanych i 101 oczekujących

Największy serwis z tekstami piosenek w Polsce. Każdy może znaleźć u nas teksty piosenek, teledyski oraz tłumaczenia swoich ulubionych utworów.
Zachęcamy wszystkich użytkowników do dodawania nowych tekstów, tłumaczeń i teledysków!

Regulamin | Kontakt | FAQ | Polityka prywatności | Ustawienia prywatności