Teksty piosenek > F > Fela Kuti > Colonial Mentality
2 424 206 tekstów, 31 296 poszukiwanych i 276 oczekujących

Fela Kuti - Colonial Mentality

Colonial Mentality

Colonial Mentality

Tekst dodał(a): niko277 Edytuj tekst
Tłumaczenie dodał(a): brak Dodaj tłumaczenie
Teledysk dodał(a): sarka222 Edytuj teledysk

Tekst piosenki:

He be say you be colonial man it is said you are a colonial man
You don be slave man before You have been a slave before
Dem don release you now They have released you now,
but you but you
never release yourself have never released yourself
Colomentality Colomentality
He be so It is like this
He be so dem dey do, dem overdo It is like this what they do: they overdo
all the things dem dey do everything they do
He be so dem dey do, dem think say dem What they do: they think that they
better pass dem brother. No be so? are better than their brothers. Is it not like this?. ...
He be so It is like this!
The thing wey black no good The thing why blacks are not good
na foreign things dem is because they like foreign things
dey like. No be so? Isn`t it like this?
He be so/ I be so (chorus) It is!!!
Dem go turn Air Condition and close They will turn on the air-conditioning
dem country away. Na be so? and forget their country.
He be so It is like this!
Dem judge him go put white wig that judge will put on a white wig
and jail him brothers. and jail his brothers
No be so? Is it not like this?
He be so It is like this!
Dem go proud of dem name and They become proud of their names
put dem slave name for head put their slave names at their heads.
No be so? Isn`t it like this?
He be so It's like this!
Colomentality now make you hear me now Colomentality, you should hear me now
Colo Mentality (chorus)5.1
Mr Ransome you5.2 make you hear Mr Ransome listen!
Mr Williams you make you hear Mr Williams listen!
Mr Allia you make you hear Mr Allah listen
Mr Mohammed you make you hear Mr Mohammed listen
Mr Aglican you make you hear Mr Anglican listen
Mr Bishop you make you hear Mr Bishop listen
Mr Catholic you make you hear Mr Catholic listen
Mr Muselim you make you hear Mr Muselim listen
Na Africa we dey O make you hear (2x) we are in Africa - you should hear this
Colomentality hear Colomentality! listen!
Mr Ransome you make you hear Mr Ransome, listen
Na Africa we dey o make you hear It is Africa where we are-you should hear this Colomentality (Chorus) (various times)

 

Dodaj adnotację do tego tekstu » Historia edycji tekstu

Tłumaczenie :


Autor:

(brak)

Edytuj metrykę

Komentarze (0):

tekstowo.pl
2 424 206 tekstów, 31 296 poszukiwanych i 276 oczekujących

Największy serwis z tekstami piosenek w Polsce. Każdy może znaleźć u nas teksty piosenek, teledyski oraz tłumaczenia swoich ulubionych utworów.
Zachęcamy wszystkich użytkowników do dodawania nowych tekstów, tłumaczeń i teledysków!


Reklama | Kontakt | FAQ Polityka prywatności