Teksty piosenek > N > Nneka > Kangpe
2 426 928 tekstów, 31 338 poszukiwanych i 408 oczekujących

Nneka - Kangpe

Kangpe

Kangpe

Tekst dodał(a): bakensik Edytuj tekst
Tłumaczenie dodał(a): brak Dodaj tłumaczenie
Teledysk dodał(a): avatarm Edytuj teledysk

Tekst piosenki:

So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na i leave you,you say i go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
Oh,see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,the thing en no fit kill you
Na i go make you strong it go make you strong
The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with


You talk say,you be big man
because you fit raise your hand,fit beat your pickin beat your wife
You sabi,bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how I be
When wind blow fowl ynash go open very very well oh

REFRAIN

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his staff are with you
You have come this far to sing your mistery

 

Dodaj adnotację do tego tekstu » Historia edycji tekstu

Tłumaczenie :

Brak tłumaczenia tekstu.

Aktualnie tłumaczenia poszukuje 5 osób.

Dodaj tłumaczenie Pokaż tłumaczenie automatyczne


Autor:

(brak)

Edytuj metrykę
Ścieżka dźwiękowa:

FIFA 10

Komentarze (1):

poker 18 lutego 2012 22:06
(0)
Świetna... :)

tekstowo.pl
2 426 928 tekstów, 31 338 poszukiwanych i 408 oczekujących

Największy serwis z tekstami piosenek w Polsce. Każdy może znaleźć u nas teksty piosenek, teledyski oraz tłumaczenia swoich ulubionych utworów.
Zachęcamy wszystkich użytkowników do dodawania nowych tekstów, tłumaczeń i teledysków!


Reklama | Kontakt | FAQ Polityka prywatności